Monday, 16 September 2013

"El-Ruffai Suppose Go YabaLeft" - Presidency

The Presidency don talk say the reason why Mallam El-Ruffai wey be the
deputy national secretary of All Progressive Congress(APC) dey abuse
Oga Jonah na becos say Oga Jonah no help am. The special assistant to
Oga Jonah on media, Reno Omokri na him talk dis one for Abuja. He tell
uis say El-Ruffai say Oga Jonah no get sense and he no dey hear
advice na scope to cover up him sickness as the guy need to go to Yaba
Left. Meanwhile, Mallam El-Ruffai don deny say him ask Oga Jonah for
help as he no support Oga Jonah before.

No comments: