Your first and N0 1 Pidgin-Based Blog with
Confam Gist, Gbedu and Groove
Thursday, 19 September 2013
Girl Don Cut Her Friend Her Friend Becos of Sugar-daddy
The thing happen for Benue state yesterday as the two girls dey fight
for street.
One of them carry blade from her bag cut her friend(see photo)
The girl wey dem cut come naked the other girl. Ask me wetin cause
fight??? SUGAR DADDY
No comments:
Post a Comment