Tuesday, 17 September 2013

"I Go Love ooo", Angelo Dey Come Naija To See Beverly

Angelo Collins wey represent South Africa for Big Brother Africa dey
come Naija on tour. Him go fit see Beverly for Naija and dem go fit
continue their loving-tokyo. Angelo and Beverly go also do press tour
together.

No comments: