We all know say Maheeda wey be musician like wahala. That's why she
dey popular for her half-naked photo wey everybody like. But last
year, she announce say she don be born again. But e be like say she no
born anything as she don talk say if dem nak am akpako, she go sing
am.. This thing wey dey surprise me be say she be christian singer...


No comments:
Post a Comment