The former Miss Naija dey Atlanta for USA where she dey shoot video
for her new song "No Tomorrow". I hear gist say the video gbona
felifeli as na hot pant she wear for the video.Na Shola Philips wey do
Tonto Dike video dey direct the video.
This girl na one of the finest for Naija Music industry... #isweardown
No comments:
Post a Comment