Friday, 13 September 2013

"My Orange Better Pass Cossy Own" - Bimbo Thomas

Popular Yoruba Actress, Bimbo Thomas don talk say her own
orange(breasts) better pass Cossy Orjiakor's own.. We all sabi say na
Cossy get breasts pass for all dem entertainers but Bimbo don talk say
the breasts don fall and e get yamayama marks. She say her own fresh
like new born pikin with no yamayama mark and the thing
standa(durosoke) wEll well
My people, I knw say Cossy go soon reply but the thing be say make the
two of dem open am for us make we judge....*winks*

No comments: