Naetochukwu Chikwe wey we all know as Naeto C talk say na hin be the
greatest rapper for Naija becos say him don dey consistent since
2006.The "10 over 10" crooner wey be son of former minister and
ambassador to Ireland,Dr Kema Chikwe talk dis one for RubbinMinds on
ChannelsTV talk say going back to school to do another Masters no go
stop am from being the best, Naeto C also talk say in Mama wey be the
current women leader for PDP no support hin music wen him start but na
she be the best fan now. After the interview, Naeto C also go to
twitter to talk to hin fans.
No comments:
Post a Comment