Banky W don talk say hin no believe say money dey entertainment
industry for Naija.Although Banky W dey among the Top Ten Bankable
Artiste list, he don come out to say na only fame dem dey get and the
money no too plenty for there. He talk say the people wey get money
for Naija na dem businessmen like Dangote,Adenuga and co. Banky W talk
dis one for one interview with Tribune Newspaper.He finish everything
by saying na packaging everybody wey dey inside entertainment dey do.
No comments:
Post a Comment