Saturday, 28 September 2013

President Jonathan Go Do Media Chat Tomorrow.

Oga Presido go dey talk about all the matter wey dey affect we country
on NTA,FRSC and VON by 7pm tomorrow.Other TV stations sef go join for
the broadcast. If you get questions, you go fit call or make you tweet
to @mediachatng1. Make all of una watch am tomorrow ooo

No comments: