Your first and N0 1 Pidgin-Based Blog with
Confam Gist, Gbedu and Groove
Saturday, 21 September 2013
See as Rihanna Dey Romance Rocky A$AP
We neva know wetin dey shele between dem but Riri and Rocky ASAP share
cigarette wen dem dey romance demself for one shoot for wednesday. She
just dey follow follow A$AP up and down for the video shoot wey dem do
together on and off camera.
No comments:
Post a Comment