Sunday, 15 September 2013

See Photo of Toolz and her Bobo

No be news again say Tools, the ogbonge radio presenter and Tunde
Demuren, wey get EME Records don dey date demselves. Them take this
photo for Alex Okosi baiday party and aproko tell me say dem dey do
love-play for the party sef.

No comments: