Wednesday, 25 September 2013

Segun Arinze Don Turn Mallam

For the launch of Abuja International Film Festival on Tuesday,
September 24, 2013, wey dem dey do for Silverbird Galleria,many
Nollywood practitioners show face. Oga Segun Arinze sef come and he
dress like Mallam. The guy fine for your eye??

No comments: