Most people wey don grow no fit do half of what dis boy do. ABC news
don report say one 6years boy write a children book named Chocolate
Bar so e go fit raise money for hin sick friend. Them first sell
200copies which is $6000 but the gist spread later and dem come sell
T-shirts,bags and even phone. The money don reach $400000 and the boy
still wan reach millions. Doctors talk say the friend get glycogen
storage disease wey dey cause blood sugar level to drop and the boy go
need millions for surgery
Ladies and Gentlemen, save a life today!!!
No comments:
Post a Comment