Wednesday, 25 September 2013

"I Still Dey With Kim Because She no Dey Ask For Money" - Kanye West

Na wetin every man want be this: an independent lady. Kanye West don
talk say why hin still dey with Kim Kardashian na becos say she no dey
ask am for money. He talk this one on a radio interview with BBC
Radio1. Kanye talk say kim na powerful woman wey dey independent and
that's why he love am. For those of una wey no know, Kim Kardashian is
worth $40m so she no fit ask for money.

No comments: