This morning, Boko Haram Jaguda people attack the student hostel of
College of Agriculture
in Gujba, Yobe State as dem shoot the students as dem dey sleep.As I
dey write now, dem don confirm say 30 people don die and e still fit
increase as dem dey search the school. Area military spokesman confam
the gobe wey shele and talk say dem don carry plenty soldiers go dat
area so dem go fit protect the remaining students until dem go fit
comot for school.
May God save us from Boko Haram
No comments:
Post a Comment