Sunday, 29 September 2013

"I No Dey Slap Skales" - Genevieve Nnaji

Genevieve Nnaji don talk say she no talk anything like say she wan
slap Skales. Aproko people been dey carry rumours say Genevieve Nnaji
talk say she go slap Skales sake of say Skales talk am for one of hin
songs say e wan give Genevieve "D". She deny am for her facebook page
telling us say make we no believe anything wey dem write about am.
So Aproko people make una shut up.

No comments: