Police don dey touchlight the matter of one churh wey dey Harare in
Zimbabwe sake of say people pay to come to TB Joshua church for Naija
but dem no carry dem come.
The church wey dey Sunridge, Mabelreign, na hin
promise members say dem go go TB Joshua Synagogue Church
Of All Nations (SCOAN) wey get headquarters in Lagos but dem no carry
dem go after dem collect plenty dollars for their hand. To make matter
bad, the church con still dey sell TB Joshua holy water for $50 each
sake of say dem talk say holy spirit direct them
No comments:
Post a Comment