Dem don cut the penis of one man wey be farmer and politician for
Columbia after he take too much viagra to take impress hin girlfriend.
Viagra na drug wey dey help penis stand well well for a longer time.
The 60years man talk say hin take the overdose intentionally so hin
girlfriend go fit feel am. The man penis stand for several days before
hin go hospital. But when hin reach hospital, doctors tell am say the
only option na cut the dick or else he go die.
No comments:
Post a Comment