According to amebo guys, dem don arrest one Catholic priest sake of
say he dey buga a 15years boy. Dem catch the 56years priest red handed
as he dey with the boy wey no wear pant for inside car in one
university campus. When dem ask the priest wetin he dey do with the
boy, he say hin dey counsel the boy. Dem don charge the priest to
court sha...
No comments:
Post a Comment