Your first and N0 1 Pidgin-Based Blog with
Confam Gist, Gbedu and Groove
Tuesday, 24 September 2013
Photos of Oga Jonah With Presido Obama
Oga Jonah land for New York yesterday and Presido of America, Barack
Obama dey there to welcome am for Waldoef Hotel. Na the photo wey dem
snap together be that
No comments:
Post a Comment