Monday, 16 September 2013

Fw: "I Don Broke Patapata" - Charly Boy

Sent from my BlackBerry® smartphone provided by Airtel Nigeria.

-----Original Message-----
From: starmann17@gmail.com
Date: Mon, 16 Sep 2013 16:36:18
To: <Go@gmail.com>
Reply-To: starmann17@gmail.com
Subject: "I Don Broke Patapata" - Charly Boy

Area Father need una help ooo.. Charly Boy don talk say e get big big
problem for him life but people no dey believe am becos e dey always
smile. He talk say e no dey fit sleep at night becos of bad bad dreams
wey him dey get everytime. For Area Father,everything just bad
everyday. Charly Boy say wetin come dey pain am be say him don broke
pata pata. He say no money for ground again. He say him fit beg for
money but people no go give am becos dem think say na him get money
pass for Naija.
Abeg make una help Charly Boy ooo...

Sent from my BlackBerry® smartphone provided by Airtel Nigeria.

-----Original Message-----
From: Towoju Oluwatobi <starmann17@gmail.com>
Date: Mon, 16 Sep 2013 16:14:05

No comments: