Tuesday, 17 September 2013

No Naija University for 1000 Most Influential School

For the new list wey Quacquarell and Symonds (QS) release, out of
1,000 university wey dem list, No Naija university dey there. The list
na schools wey hold ground and get influence. The list contain 7
university for South Africa and 5 university for Egypt and dem dey the
first 700. I no happy about am at all. Click the link to check am
www.topuniversities.com/university-rankings

No comments: