As our elders go talk, if you sabi wash hands well, you go chop with
elders... We don hear say na Derenle help Beverly Osu enter Big
Brother. Africa competition..
Derenle even nak Reporters tori say im fill application forms for over
50 people in late Goldie house and out of all dem, na Beverly no take
am serious pass..
The "boygirl" man wey we all know as Derenle also advise our country
people dem say make we dey try put mind for everything wey we dey do
and that entertain industry go fit contain plenty people if they take
am serious..
So my dear country-people, if u wan go for Big Brother Africa, follow
Derenle waka well well..lol
No comments:
Post a Comment