Before una go confuse too much, the photo na
for a new film wey Joseph Benjamin and Monalisa Chinda
join body act together, the name of the film na "TORN"...
I know say u go hiss buh I just dey follow u play ni
Abeg my hand no dey for fake news oooo, na play me dey play ooo
No comments:
Post a Comment