Your first and N0 1 Pidgin-Based Blog with
Confam Gist, Gbedu and Groove
Friday, 20 September 2013
Make Una See The Most Expensive Toilet For The World
Na wa oooo, people dey waste money sha!!! Wetin dem wan gain for this
one now when people dey Africa wey dem neva chop.. Gold toilet??? My
shit no go smell
No comments:
Post a Comment