Wednesday, 18 September 2013

"Me and Oga Dey Kerewa Everyday Inside Office" - Lady tell Reporter

One reporter don almost die from shock when a lady(photo above) named
Ella wey hin meet for Elegushi beach tell am say she like sex more
than food. She tell the reporter say she no need money to sleep with
any man as wetin she need na correct sex. Ella, who talk say she be
Marketer for one bank talk say she dey come beach everyday so she go
fit see man to sleep with.
She come finish everything wen she talk say she dey sleep with her oga
everyday for office and the driver every evening and on top this, the
thing no dey reach am. She even talk say the lowest round she dey go
every week na 56wEeks. When the reporter come ask her if she know say
she no normal, she say she know but she no fit change.

No comments: