Wednesday, 18 September 2013

Olamide Dey Suffer From Success

As we all know Olamide, Baddooo dey the best year of him career for
now as e he still dey enjoy the benefits of him bad single
"Durosoke".The rapper share phot of himsef in one plane wey dey go
Abuja on top instagram.. Wetin he write for the photo na him funny
pass. He write " sufferring from success,… Frosh ! … Abj show time..
Frosh !". Na Versace glasses,Gold necklace and one bad Polo Shirt the
guy wear...

No comments: