Friday, 13 September 2013

"Na me Genevieve Nnaji need" - Vic O

E pain me say the handle for twitter wey the guy write no correct. I
for dey monitor wetin Genevieve go talk. Vic O na Naija boy wey dey
live in Italy and him be rapper. My country-people, shey this guy dey
dream ni abi e fit happen

No comments: