Friday, 13 September 2013

PHOTO: Kim and Kanye Dey Monitor Contractor

Kim Kardashian and Kanye West wey be say na the house of Kim Mama dem
dey live since dem don born their pikin North West go dey monitor dem
contractors wey dey work for thei
r mansion wey cost $11 million. Kim na I'm buy the big and fine house
for Bel Air,USA and dem dey change some things inside before they pack
in..

No comments: