One blog for USA don release the facebook names of some Naija yahoo
yahoo boys. The funny thing be say the yahoo boys no even knw say dis
kain thing happen. The blog release links to the facebook links of the
suspected yahoo yahoo boys and if you yoursef check am, you go see
photo of boys wey wear gold and with fine fine cars. You go also see
their party photo dem. Most of dem dey Naija,Turkey and Malaysia.
Go to krebsonsecurity.com/2013/09/yahoo-boys-have-419-facebook-friends/#more-22611
to see the details!!!
No comments:
Post a Comment