Tuesday, 17 September 2013

NBC Ban s Wizkid and Phyno Video

The organisation wey be say na dem dey control wetin dem dey put for television and radio don announce say make dem no dey play Wizkid video(the matter) and Phyno video (man of the year). Na Gbemi of BeatFM talk dis one dis afternoon.....
Na wa for this NBC ooo, wetin we don watch tire??? tshhheeeeewwwwwwwwwwww

No comments: