Tuesday, 17 September 2013

"Notin go Happen" - El-Ruffai DOn REPLy CAN

One follower ask the Mallam on tweeter wetin he feel about the 7 days wey CAN give am.... he reply that notin go happen. he come later retweet one of him follower tweet that christian holy water no dey free from alcihol

No comments: