Sunday, 15 September 2013

See As Rick Ross Dey Look Now

E be like say Rick Ross don reduce him big and fat size oooo. The
first photo wey u dey see na one wey Rick Ross snap 6 months ago and
the 2nd one na the one wey him snap some days ago.make una see the
difference

No comments: