We don dey see small small the reason wey Baba Obasanjo and former
EFCC chairman, Farida Waziri dey fight. Aproko people don carry the
letter wey Madam Waziri take dey beg Baba OBJ to help follow Oga Jonah
talk so e go retain am as Chairman come out. At the end of the day,
Oga Jonah sack the woman and dis dey make me feel na dis one kasala
between Baba OBJ and Madam Waziri. Wwetin me I know be say, na the
beginning be dis, More go soon come!!
No comments:
Post a Comment