Saturday, 14 September 2013

Dbanj Dey Wear $800 Jon Buscemi Sneakers

You tink say na beans to dey call person Banga Lee? For those of una
wey no know, Buscemi na sneaker wey ogbonge designer, Jon Buscemi dey
do. The shoe na pure leather and e get 18carat of gold for body. If
you must buy, make you ready $800 or above

No comments: