Saturday, 14 September 2013

Make Una See Stella Damascus Pikin

Ogbonge actress, Stella Damascus don show him pikin wey be fine girl
like dat. She write on top twitter say she dey act together with her
pikin on a film called "MIX MATCH" wey her Bobo, Daniel Ademinokan dey
produce for New York yonda
I hope say this girl go fit marry me becos she too fine

No comments: