Saturday, 14 September 2013

"We no Build Abuja For Poor People" - Minister

The minister of state for FCT, Olajumoke Akinjide don talk say Federal
Government no build Abuja for poor or averAge people.. She talk say
Abuja dey for only rich people and people wey dey work with Federal
Government. She talk dis one for the Town Planner wey dem do inside
Abuja.
So my people, if you no dey rich carry your bag comot for Abuja

No comments: