People like Dangote, Otedola, Mike Adenuga don enter The list of the
first 21 people wey get money pass for Naija. Forbes do the list base
on their value of shares dem get,the size and number of company we
dem get and how their company take affect Naija economy.
On top say the weather no good for bisness, this 21 people still make
am so you sef wey dey read now fit make am no matter wetin happen.
Na the list be this:-
1. Alhaji Aliko Dangote – founder of Dangote Group, Richest
man in Africa and Richest black man in the world
2. Mike Adenuga – Conoil, Equatorial Trust Bank, Globacom
3. Femi Otedola – ZENON Oil and Gas
4. Orji Uzor Kalu – Slok Group
5. Cosmos Maduka – Coscharis Group
6. Jimoh Ibrahim – Nicon Insurance, Global Flee
7. Jim Ovia – Zenith Bank, Visafone
8. Pascal Dozie – MTN Nigeria, Diamond Bank
9. Oba Otudeko – Honeywell Group Nigeria
10. Alhaji Sayyu Dantata – MRS Group
11. Umaru Abdul Mutallab – former Chairman First Bank Plc,
Mutallab Group
12. Prince Samuel Adedoyin – Doyin Group
13. Dele Fajemirokun – Chaiman Aiico Insurance, Xerox Nigeria,
Chicken Republic, Kings Guards etc.
14. Chief Cletus Ibeto – Ibeto Group
15. Raymond Dokpesi – Daar Communication, AIT,
16. Tony Ezenna – Orange Group
17. Chief Molade Okoya Thomas – Chairman CFAO Nig and
other six french companies
18. Ifeanyi Ubah – Capital oil and gas
19. Leo Stan Ekeh – Zinox Computer
20. Fola Adeola – GTBank
21. Chief Ade Ojo – Elizade Motors Nig LTD, Distributor of
Toyota cars
No comments:
Post a Comment