Wednesday, 11 September 2013

Shey Na The Small Boy Wey Wan Dey Carry Cossy Orjiakor's Heavy Load Be This??

3 days ago, Cossy go tweet say one man don propose to am.. This con
dey make everybody wander who the man be... But trust Naija people,
they go get any information wey dem want..we don hear gist say the man
name na Emeka and na for inside Vertigo Lounge for Elegushi Beach he
kneel down propose.
I hope say Cossy go dey cover her heavy load now sha!!!

No comments: