Since the time wey best rapper list don comot, gobe don shele among
rappers for Naija..among the two wey dey fight na Godwon and Sinzu wey
we all know as Saucekid. Before the list comot, this rappers dem na
friends but now dem be confam enemy..Godwon even release yabis song
for Sinzu and in d song, he tell us say im don dash Sinzu #100k
beforethe second picture wey dey up this tory na the reply of Sinzu to
the song..
I pray say God go solve this kasala wey this best rapper list cause ooo
No comments:
Post a Comment