As I dey browse today,I see the photo of this 8years girl wey
marry 40years man in Yemen..According to news, the girl don die
ooo sake of say she dey bleed too much after the 40years man sleep
with am..Her name na Rawan and may her soul rest in peace..
I dey take this chance dey tell you say we must not allow this wickedness
for our own Naija
No comments:
Post a Comment