Thursday, 12 September 2013

See Tonto Dike Bobo and Lover

Our Elders go say husband no dey,that's why frog back im own. Na so Tonto
Dike matter be ooo.. As we all know say Tonto don suffer well well
Man hand as dem no do am well at all but e be like say She don see
one fine young man wey she dey follow now as she share her photo
wit the man on Instagram and she write "with my sweetheart" under
photo..
Chaiiiii, I happy for am oooooo

No comments: