Thursday, 12 September 2013

Make Una See World Miss Ikebe Super

Dem don take Sultry Simeone wey be model,actor and dancer for
Bubble BuTt and Twerk It Videos do Miss Ikebe Super at the Afro
Model Awards Show wey happen for UK...
Na true, this Aunty get bakassi no be small...#Isweardown

No comments: