Monday, 23 September 2013

Yvonne Nelson Don Love Up Again??

This Yvonne too like to dey on blogs and website. Me I never know
whether she dey joke ni abi she dey try tease us. We never know
whether na another Naija bot cos e be like she like Naija thing. But
may we chill first, with time we go know wetin dey shele

No comments: