Tuesday, 1 October 2013

"Am the Greatest Gospel Artiste" - Lanre Teriba(Atorise)

Lanre Teriba wey we all know as Atorise don burst many things for one
interview with GoldMyneTV. Among the things wey hin yarn na say na hin
be the greatest among all gospel musician wey dey Naija. Click the
link to watch video
rtsp://v5.cache1.c.youtube.com/CjYLENy73wIaLQlCjOwqXPEjtRMYESARFEIJbXYtZ29vZ2xlSARSBXdhdGNoYLXvj8qz4L-XUgw=/0/0/0/video.3gp

No comments: