Tuesday, 1 October 2013

Ice Prince Start Clothing Line + PHOTO

Naija rap superstar and BET winner,Panshak Zamani a.k.a Ice Prince
don decide to copy international artistes such as Lil Wayne,JayZ and
Kanye West. E be like say money dey this thing ooo. Anyway Iceprince
wears go look like the one wey you see for that picture

No comments: