Forget break dance, anything Naija must groove anytime anyday.. After
Serena Williams, the ogbonge woman tennis player win her number 17
grand slam title, dem photographers picture am her as she dey dance
kukere/etighi out the beta joy wey she dey feel..as I hear am sef, the
photo don go worldwide ooooo...
No comments:
Post a Comment